Showing posts with label LAUGHZZZ. Show all posts
Showing posts with label LAUGHZZZ. Show all posts

Sunday, 30 October 2016

Tuesday, 27 September 2016

11 Stupid Questions Nigerians Ask. 😂😂😂

1. You see identical twins, you still dey ask 'na twins be dis'? No bros, na picmix..

2. Nepa brings light and everyone in the neighborhood shouts 'Up Nepaaa'! My guy still ask me, O boy na light be that?No oh, Na Sun fall from sky!! 

3. You see person dey vomit, you still dey ask am 'you no well'? Him well, e just wan see the food wey him chop yesterday.


4. You just wake up from sleep; person come ask you "you don wake?" No oh, I come buy bread wey I go chop for dream.

5. You see woman wey born new pikin; u come ask her "madam u don born? " No ohhhh, she buy am for OLX..

6. You greet person "good morning ma" ! She ask, my pikin you don wake???? No ohhhh, I dey sleep walk... .

7. My guy ask me "O boy where u dey?" I tell am say i dey bank, him com ask me "Wat is happening there?" My brother dem dey celebrate new yam festival.. 

8. My neighbour sees me opening the gates to drive out and asks me, U dey comot? Not at all... I be the new gateman...

9. I dey watch film… my guy enter come ask me "Guy na film u dey watch? No I dey look d future...

10. U see me dey chop indomie, u come dey ask me, O boy, na indomie u dey chop so? No ohhhh. Na fried rubber band..

11. U see me dey swallow panadol, u come dey ask me "U no well" No ooo, I'm hungry. 


*YOUR COMMENTS/OPINIONS ARE WELCOMED*

Sunday, 25 September 2016

Thursday, 22 September 2016

KINGZ CLOWN: Joke Of The Day

A graduate in Biology from University of Ghana was having
difficulty in finding a job. He saw an advert in one of the daily
newspapers for a job at a zoo.

Tuesday, 20 September 2016

Friday, 16 September 2016